[00:00.00] 作词 : Eyiaromi Daniel Adetokunbo/Jacqueline Tenebe[00:01.00] 作曲 : Eyiaromi Daniel Adetokunbo/Jacqueline Tenebe[00:07.74]More money (3x)[00:16.65]tears for my eyes[00:17.49]Fit to full bucket[00:18.99]I get plug I dey find socket[00:21.33]Right now I go need prophet[00:23.10]I be like person wey dem don possess ah[00:25.83]No love when you get one shirt[00:27.96]One shoe with one jacket[00:29.76]If your money no Dey talk[00:30.81]You Dey talk nonsense[00:31.98]These girls dem no get conscience[00:33.63]Gen z no Dey get patience ah[00:37.74]Wetin concern you concern[00:38.91]Love when you no get kpa[00:39.99](When you no raba o )[00:40.35]Wetin concern you when[00:43.23]You no get raba rebe[00:44.13](When you no get raba rebe )[00:44.76]Wetin concern you concern[00:47.82]Love when you no get kpa[00:48.93]When you no get raba[00:50.79]When you raba rebe raba[00:51.30]No go waste your time on love ooh ah[00:55.80]No go waste your time on loving ah[01:00.18]No go waste your time on love oh ahh[01:06.12]Love ohh ah[01:08.28]Love again[01:11.73]I’m tryna get my bread up[01:13.20]Care for my fam and all my brothers[01:15.48]Clean all the sweat and all the damn dust[01:17.76]I no get choice so I no fit give up[01:19.68]Dem dey downgrade us[01:20.82]Jah upgrade us[01:22.05]On my way up Jeff Bezos[01:24.36]I no go rest till I am sitting on top[01:26.52]Sitting on top up up up