Gen Z - JaQi.lrc

LRC歌词下载
[00:00.00] 作词 : Eyiaromi Daniel Adetokunbo/Jacqueline Tenebe
[00:01.00] 作曲 : Eyiaromi Daniel Adetokunbo/Jacqueline Tenebe
[00:07.74]More money (3x)
[00:16.65]tears for my eyes
[00:17.49]Fit to full bucket
[00:18.99]I get plug I dey find socket
[00:21.33]Right now I go need prophet
[00:23.10]I be like person wey dem don possess ah
[00:25.83]No love when you get one shirt
[00:27.96]One shoe with one jacket
[00:29.76]If your money no Dey talk
[00:30.81]You Dey talk nonsense
[00:31.98]These girls dem no get conscience
[00:33.63]Gen z no Dey get patience ah
[00:37.74]Wetin concern you concern
[00:38.91]Love when you no get kpa
[00:39.99](When you no raba o )
[00:40.35]Wetin concern you when
[00:43.23]You no get raba rebe
[00:44.13](When you no get raba rebe )
[00:44.76]Wetin concern you concern
[00:47.82]Love when you no get kpa
[00:48.93]When you no get raba
[00:50.79]When you raba rebe raba
[00:51.30]No go waste your time on love ooh ah
[00:55.80]No go waste your time on loving ah
[01:00.18]No go waste your time on love oh ahh
[01:06.12]Love ohh ah
[01:08.28]Love again
[01:11.73]I’m tryna get my bread up
[01:13.20]Care for my fam and all my brothers
[01:15.48]Clean all the sweat and all the damn dust
[01:17.76]I no get choice so I no fit give up
[01:19.68]Dem dey downgrade us
[01:20.82]Jah upgrade us
[01:22.05]On my way up Jeff Bezos
[01:24.36]I no go rest till I am sitting on top
[01:26.52]Sitting on top up up up
文本歌词
作词 : Eyiaromi Daniel Adetokunbo/Jacqueline Tenebe
作曲 : Eyiaromi Daniel Adetokunbo/Jacqueline Tenebe
More money (3x)
tears for my eyes
Fit to full bucket
I get plug I dey find socket
Right now I go need prophet
I be like person wey dem don possess ah
No love when you get one shirt
One shoe with one jacket
If your money no Dey talk
You Dey talk nonsense
These girls dem no get conscience
Gen z no Dey get patience ah
Wetin concern you concern
Love when you no get kpa
(When you no raba o )
Wetin concern you when
You no get raba rebe
(When you no get raba rebe )
Wetin concern you concern
Love when you no get kpa
When you no get raba
When you raba rebe raba
No go waste your time on love ooh ah
No go waste your time on loving ah
No go waste your time on love oh ahh
Love ohh ah
Love again
I’m tryna get my bread up
Care for my fam and all my brothers
Clean all the sweat and all the damn dust
I no get choice so I no fit give up
Dem dey downgrade us
Jah upgrade us
On my way up Jeff Bezos
I no go rest till I am sitting on top
Sitting on top up up up