[00:18.03]Baba loke I don[00:19.05]They pray for long time[00:20.25]Shay u go answer my call[00:22.74]Abeg I won con they hot wan kind[00:25.77]Wan make my money long[00:27.09]Cus back in those days[00:28.14]We nor get dime[00:30.12]We just they grind online[00:31.62]Abeg Abeg we nor get time[00:34.29]I leave flexing for those[00:35.88]Wen get the money[00:38.82]So I gats grind and me[00:39.99]Sef go make this money too[00:42.96]The chima when u dread[00:44.13]Aswr no go call u honey[00:47.37]And anything talk[00:48.48]Aswr them go say e funny[00:52.92]Baba I've come today please[00:55.02]Don't let me fade away[00:56.07]Me I've come today me[00:59.43]I just they on a low key[01:02.25]Don tire for low key me[01:04.83]I wanna Dey on high speed[01:06.63]Make money make[01:07.32]I do my on thing ye yeah[01:10.62]Money life e too sweet[01:11.97]Man try get Abeg e too sweet[01:13.23]Me I've been chilling in the street[01:16.17]Me and guys we've been flex[01:17.85]In the street oh no no[01:19.89]Smoking something nice you know[01:21.66]I've been feeling[01:22.29]Alright ey ye yeah x2[01:26.64]I leave flexing[01:27.63]For those wen get the money[01:31.23]So I gats grind and me[01:32.34]Sef go make this money too[01:35.34]The chima when u dread[01:36.48]Aswr no go call u honey[01:39.72]And anything talk Aswr[01:41.19]Them go say e funny[01:45.30]Baba I've come today[01:47.04]Please don't let me fade away[01:48.42]Me I've come today me[01:51.78]I just they on a low key[01:54.63]Don tire for low key me[01:57.00]I wanna Dey on high speed[01:58.98]Make money make[01:59.67]I do my on thing ye yeah[02:02.52]The street is deeper[02:03.54]Than you think[02:10.17]So no go deyeh[02:10.65]No go do over sabi[02:11.22]Use your head[02:11.49]Dem no dey tell pesin[02:12.84]Wen you get then you broke[02:13.95]You go learn lesson[02:16.05]Say dem gat you[02:17.07]But wen you check[02:17.76]You no see person[02:18.84]Aaahn![02:18.90]I do my thing my way me[02:22.41]No dey for competition[02:25.20]POUND's and dollars plenty[02:26.79]G wagon for my mansion[02:28.23]Jah na you alone fit[02:31.02]To make my dream to come true[02:33.90]Steady man dey grind[02:35.28]Notin fit stop my shine