Mercy - AdeKunle Gold.mp3

Mercy - AdeKunle Gold.mp3
[00:00.00] 作词 : BLAISE BE...
[00:00.00] 作词 : BLAISE BEATS
[00:00.71] 作曲 : BLAISE BEATS
[00:01.42]AG Baby carry body body
[00:06.25]Bad Boy Deks no dey worry worry
[00:09.15]
[00:10.38]Open my eyes show me who dey for me
[00:15.03]Make I no dey pop rosé with my enemy
[00:19.86]Scatter them far away across the seven seas
[00:24.77]Helper wey dey disguise na principality
[00:28.48]Oh lord have mercy mercy
[00:30.42]This fake love don dey plenty plenty
[00:32.87]Dem dey try do man dirty dirty
[00:35.17]Jah Jah ma je a she sin she sin
[00:38.33]Who born the pesin pesin
[00:40.08]Wey wan cross me make dem try me try me
[00:42.48]Red eye Red eye no more padi padi
[00:44.91]Can’t kill my light I’m sorry sorry
[00:47.34]
[00:48.41]When I show
[00:49.56]Make dem make way make way
[00:50.90]When I show
[00:51.94]Make dem gbese
[00:52.88]I go dey po
[00:54.45]I go denge denge
[00:55.44]I go dey po
[00:56.72]dem go wakakurukere
[00:58.11]When I show
[00:59.23]Make dem make way make way
[01:00.59]When I show
[01:01.63]Make dem gbese
[01:02.49]I go dey po
[01:04.09]I go denge denge
[01:05.34]I go dey po
[01:06.44]dem go wakakurukere
[01:07.95]
[01:08.84]As you can see I’m just beginning
[01:11.72]And I trouble nobody
[01:14.04]So make nobody bother mi
[01:18.45]As you see me na God dey fight for me
[01:21.85]Nobody touching me
[01:24.15]Can’t stop my destiny
[01:27.13]Wetin I do do do
[01:28.75]Shey I be your telly your daily news
[01:31.28]Been a long time man I paid my dues
[01:33.81]I’m premium now so I pick and choose
[01:35.88]Ni ita faaji won mo bi mo se je
[01:38.26]Bad boy deks I no apologize
[01:40.95]Bet on myself and I’m rolling the dice
[01:43.17]Kilamity Kilamity o
[01:46.20]Oh lord have mercy mercy
[01:47.89]This fake love don dey plenty plenty
[01:50.35]Dem dey try do man dirty dirty
[01:52.75]Jah Jah ma je a she sin she sin
[01:55.86]Who born the pesin pesin
[01:57.64]Wey wan cross me make dem try me try me
[02:00.09]Red eye Red eye no more padi padi
[02:02.47]Can’t kill my light I’m sorry sorry
[02:05.06]
[02:05.92]When I show
[02:07.07]Make dem make way make way
[02:08.48]When I show
[02:09.42]Make dem gbese
[02:10.31]I go dey po
[02:11.90]I go denge denge
[02:13.21]I go dey po
[02:14.33]dem go wakakurukere
[02:15.85]When I show
[02:16.76]Make dem make way make way
[02:18.09]When I show
[02:19.19]Make dem gbese
[02:20.50]I go dey po
[02:21.64]I go denge denge
[02:22.82]I go dey po
[02:23.94]dem go wakakurukere
[02:25.88]
[02:27.37]Open my eyes show me who dey for me
[02:30.81]Make I no dey pop rosé with my enemy
[02:35.96](Open my eyes show me who dey for me
[02:40.53]Make I no dey pop rosé with my enemy)
展开