Therapy Intro - ABH.mp3

Therapy Intro - ABH.mp3
[00:32.07]Yeah uh [00:34....
[00:32.07]Yeah uh
[00:34.35]I say The year is 2021
[00:37.26]yea I gotta Therapy and more
[00:39.21]This vibe coming straight from the lord
[00:41.70]I know a lotta people wanna talk
[00:43.62]Problems Dey everywhere they wanna solve
[00:45.87]Family matter sef involve
[00:48.09]Them dey stress, them Dey say you must become
[00:50.28]Great but the thing Dey stress the more
[00:52.50]Plenty things for my life I no fit talk
[00:54.90]I just lock myself From night till morn
[00:56.97]Can't sleep swear to God My mind Dey run
[00:59.16]Like Dizieani on the run
[01:01.38]Feeling like wilder just when he lost
[01:03.66]But I keep my heads up, and write a song
[01:05.91]Feeling alone anytime I hit record
[01:08.10]But I still find a way to hit record
[01:10.32]For my guys when them come record them songs
[01:12.57]Do that thing for free I ride for boys
[01:14.85]And I pray i live my life and more
[01:17.07]I just hope you free your mind and thoughts
[01:19.17]Cause Naija fit make you feel like you lost
[01:21.45]No be lie i heard they killed some ones
[01:24.42]20-10-20 if I recall
[01:28.77]Yeah
[01:29.76]So umm like I just like umm
[01:32.58]gats get back in my zone like just take a step back
[01:35.94]just get myself from the whole
[01:37.29]from the whole like scene
[01:41.16]Well people going crazy outside mehn
[01:42.66]That's why I had to just put out this tape
[01:45.36]And just tell myself boy this is therapy mehn
[01:48.39]It's therapy
[01:48.93]it's Just Strictly therapy mehn
[01:50.22]It's crazy outside mehn
[01:53.58]the country going crazy but I swear down mehn
[01:56.88]Shii I'm not going to let that thing get to me here (it's a jungle outside)
[02:00.21]On Some self care
[02:01.65]One time for you mind
[02:03.09]Peace I'm out (peace)
[02:04.09]Written by: Opebiyi Ayobanji
展开