Comma - Burna Boy.mp3

Comma - Burna Boy.mp3
[00:01.720] This is for a...
[00:01.720] This is for all my comma babes mehn
[00:05.120] Comma way
[00:08.120] Wetin be this oh comma
[00:10.140] E Don finish oh comma
[00:12.310] Something de miss oh comma
[00:14.610] I suspect you oh
[00:15.910] Champion no be easy oh comma
[00:18.630] Wetin be this oh comma
[00:20.590] I no believe oh comma
[00:22.760] Commot with your feelings oh comma
[00:24.820] Jejely sit down
[00:26.390] Make you no come tell me shit now comma
[00:29.040] Bad energy Bawo
[00:30.470] I go change am to another thing now oh comma
[00:33.290] My baby jupa
[00:34.550] Make you whine to the sound of the guitar oh comma
[00:37.380] Start to dey sing loud
[00:38.850] If you like the vibe I fit bring now comma
[00:41.540] Omo Ologo oluwaburna mo jigi jigi
[00:45.800] And if you want to see me holla my nigi nigi
[00:49.280] Richie Richie
[00:50.190] Una know say me I dey keep am oh really really
[00:54.140] My people no say money dey ton ba ri mi ri mi
[00:58.510] Wetin be this oh comma
[01:00.840] E Don finish oh comma
[01:02.670] Something de miss oh comma
[01:05.010] I suspect you oh
[01:06.400] Champion no be easy oh comma
[01:09.190] Wetin be this oh comma
[01:11.110] I no believe oh comma
[01:13.210] Commot with your feelings oh comma
[01:15.350] Jejely sit down
[01:16.950] Make you no come tell me shit now comma
[01:19.730] Bad energy Bawo
[01:21.110] I go change am to another thing now oh comma
[01:23.730] My baby jupa
[01:25.250] Make you whine to the sound of the guitar oh comma
[01:27.890] Start to dey sing loud
[01:29.360] If you like the vibe I dey bring now comma
[01:31.890] Omo Ologo oluwaburna mo jigi jigi
[01:36.260] And if you want to see me holla my nigi nigi
[01:39.800] Richie Richie
[01:40.540] Una kno say me I dey keep am oh really really
[01:44.560] My people no say money dey ton ba ri mi ri mi
[01:50.130] I dey see comma there
[01:51.710] I dey see comma comma comma there
[01:54.330] I dey see comma there
[01:55.920] I dey see comma comma comma there
[01:58.540] Your body bad your body bad oh
[02:01.270] I dey see comma there
[02:02.800] With your fake breast with the silicon girl
[02:05.230] I dey see comma there
[02:07.050] With your booty so big and your leg your slim baby
[02:09.560] I dey see comma there
[02:11.150] Tell me why your skin so light and your elbow black baby
[02:13.820] I dey see comma there
[02:15.330] I dey see comma there
[02:16.890] I dey see comma comma comma there
[02:19.510] I dey see comma there
[02:21.080] I dey see comma there
[02:22.720] Comma there
[02:24.930] This is for all my comma babes mehn
[02:28.260] Comma way
展开