[00:05.94][Verse 1][00:18.21]I say this world e be small world[00:21.75]But your papa no fit trek am[00:27.42]And you sabi everybody gety one life[00:31.29]And yes we want to flex am[00:32.85][Chorus][00:37.86]Suffer dey yeah e surplus[00:40.20]But the people still dey March on[00:42.45]We never kpai we never go down, no[00:44.94]Steady working till the sun up[00:47.31]If the money e been sure us[00:49.74]Wetin man go dey work for?[00:51.93]You don try, me sef I don try[00:53.73]Jeun to da si nu[00:56.97]My brother my sister[00:59.01]Jeun to da si kun[01:01.80]You no lazy if you taya[01:04.41]You don do the one you fit do oh[01:06.51]My brother my sister[01:08.40]Jeun to da si kun[01:10.68]No kill yourself 'cause tomorrow still dey oh[01:13.53]You don do the one you fit do[01:15.18][Verse 2][01:15.87]If you get chance to chop life[01:18.27]My brother chop am well oh[01:20.76]'Cause you deserve am gan[01:22.98]You don dey work, work, work[01:25.44]Sip easy does it my brother man, my brother man[01:30.15]Rest assured that you’ve done all what you can, uh, uh, uh[01:33.96][Chorus][01:34.20]Suffer dey yeah e surplus[01:36.72]But the people still dey March on[01:39.00]We never kpai we never go down, no[01:41.40]Steady working till the sun up[01:43.80]If the money e been sure us[01:46.20]Wetin man go dey work for?[01:48.42]You don try, me sef I don try[01:50.16]Jeun to da si nu[01:53.49]My brother my sister[01:55.47]Jeun to da si kun[01:58.17]You no lazy if you taya[01:59.91]You don do the one you fit do oh[02:03.00]My brother my sister[02:04.86]Jeun to da si kun[02:07.17]No kill yourself 'cause tomorrow still dey oh[02:10.02]You don do the one you fit do[02:11.43][Outro][02:15.78]Oh, oh, oh, oh[02:16.50]Jeun to ta si ni[02:19.44]You don do the one you fit do[02:21.81]My brother my sister[02:23.55]Jeun to da si kun[02:25.71]Yeaaahh na, na, na[02:28.86]You don do the one you fit do