[00:00.000] 作曲 : DaVido/Jacob Hunter[00:18.499]People talk, people talk but nobody fit fill my position[00:22.270]But as I be David for this one, who born Goliath wey dey micrimo?[00:26.691]Gats, go hard or go home, I don reach your goal post[00:30.414]I stand on my ten toes, dem no fit stain my yellow[00:33.739]You can't catch me sleeping on God[00:36.014]Why me go lay low? When I get many people for my pay-roll[00:39.874]Ahhh, one billi one day, o ṣa mọ Oluwa lo n ṣe[00:44.365]Make dem leave bad dream for Pharaoh, bottle of Martel ah, feeyan[00:48.770]No get time to sleep, leave pressure for the weak[00:52.893]No go stop, know I put my life on this p so long[00:59.359]And as I dey I fit conquer anything, anything, anything, anything[01:10.519]No go stop, know I put my life on this p so long[01:17.042]And as I dey I fit conquer anything, anything, anything, anything[01:29.220]Emi stubborn, emi Lion, Iginla, igi-iroko, emi gan-an gan-an[01:33.776]I still get love for Edikangikong, difrrent girls on my phone but I steady lock up[01:38.316]Balling na normal thing, and I bin don blow by 17[01:42.124]But I no dey gree for nobody, I dey hawk my music jẹjẹly, ajeh[01:47.280]Why me go lay low? When I get many people for my pay-roll[01:50.985]Ahhh, one billi one day, o ṣa mọ Oluwa lo n ṣe[01:55.460]Make dem leave bad dream for Pharaoh, bottle of Martel ah, feeyan[01:59.899]No get time to sleep, leave pressure for the weak[02:03.888]No go stop, know I put my life on this p so long[02:10.544]And as I dey I fit conquer anything, anything, anything, anything[02:21.516]No go stop, know I put my life on this p so long[02:28.340]And as I dey I fit conquer anything, anything, anything, anything[02:40.597]Emi stubborn, emi Lion, Iginla, igi-iroko, emi gan-an gan-an[02:44.770]I still get love for Edikangikong, difrrent girls on my phone but I steady lock up[02:49.413]Balling na normal thing, and I bin don blow by 17