[00:00.00] 作词 : Sarz/Flash[00:01.00] 作曲 : Sarz/Flash[00:02.05]Get up get up ehhh she's a dancer[00:13.25]But she what I like ahahah[00:17.41]Sarz pon the beat yeah[00:19.77]No wahala[00:21.50]Omalicha baby o I[00:25.22]You and your friends sit down you want to get high[00:30.09]20 bottles of star[00:33.62]You see me come dey form superstar uhh hun[00:38.34]I remember I dey check you[00:39.49]When you been dey tell me no[00:42.21]Shey na because I no getii money[00:43.55]I no getii doe getii doe oo[00:46.47]Nowadays when you dey see me girl hello[00:50.38]Onto se you dey see the kind of paper wey[00:52.29]I dey roll dey roll[00:54.52]They way she get up get up ehh she's a dancer[00:58.24]They way she move it lift it side una like[01:00.40]A belly dancer[01:02.52]They way she get up get up ehh she's a dancer[01:06.59]They way she move it lift it side wena wena like[01:08.84]A belly dancer[01:09.83]Na she I go carry go o aii yea carry go[01:13.89]Omotena carry load aii yea she carry load[01:17.86]All my friends' dey tell me no o aii tell me no[01:21.93]But na she I go carry go aii yea[01:24.52]No wahala[01:43.94]Nana ehh I remember back then you been dey dull me[01:47.50]But ehh nana ehh omo 24 7 you call me[01:51.22]I dey far away[01:53.49]The only time wey you dey see me na for tv eh[01:56.48]Shey na for tv eh[02:00.19]Nana ehh I remember back then you been dey dull me[02:03.81]But ehh nana ehh every minute every second you dey call me[02:07.62]I dey far away[02:09.67]The only time wey you dey see me na for tv eh[02:12.68]Shey na for tv eh huh eh[02:15.96]Haiyea nuh nuh nuh nuh nuh nuh nuh[02:19.95]Eyea nuh nuh nuh nuh nuh nuh nuh[02:23.97]Uwo wo wo wo wo wo wo wo wo[02:28.09]Eyea yea yea yea yea yea yeah yeah yeahh yeaahhh[02:32.30]They way she get up get up ehh she's a dancer[02:36.03]They way she move it lift it side like a belly dancer[02:40.16]They way she get up get up ehh she's a dancer[02:44.12]They way she move it lift it side like a belly dancer[02:47.40]Na she I go carry go o aii yea carry go[02:51.45]Omotena carry load aii yea she carry load[02:55.55]All my friends dey tell me no o aii tell me no[02:59.44]But na she I go carry go aii yea[03:02.40]No wahala