专业歌曲搜索

Oh My Gosh - Yemi Alade.mp3

Oh My Gosh - Yemi Alade.mp3
[00:00.000] 作曲 : Yemi Ebe...
[00:00.000] 作曲 : Yemi Eberechi Alade
[00:04.972]Oh yea yea, oh yea yea
[00:08.717]Oh My Gosh oh, Oh My Gosh oh
[00:12.723]Oh My Gosh oh, oh oh, oh oh
[00:16.843]'My Tomatoe Joss' na wetin he dey call me
[00:20.701]Him no know wetin I do wey make am mad over me
[00:24.651]Fine girls them plenty, but he leave them and he chose me
[00:28.714]Him say as e be, no other girl fit overthrow me
[00:32.518]I no go do you corner (Corner, corner)
[00:36.262]Na you my true lover (Lover, lover)
[00:40.061]Whether winter or summer (Summer, summer)
[00:44.090]Baby, me no go freaker (Freaker)
[00:46.575]Me no go freaker
[00:47.825]For you am I no go area (Eh no go area)
[00:51.957]Many toasters for my area, many toasters for my area
[00:55.816]But I no give them face (For you I'm a no go area)
[00:59.864]Love no dey them face (Eh no go area)
[01:04.435]What?! Eh eh eh, I'm taken
[01:08.850]Oh noo, I'm taken
[01:12.560]Oh my gosh ohh, oh my gosh ohh
[01:16.319]Oh my gosh ohh, eh I'm taken
[01:19.539]Ahh, baby you good, you good for me
[01:23.697]The only one for me oh, oh, oh
[01:28.045]Ekwu ekwu eme eme, we go always agree oh, oh, oh
[01:35.707]Ah, if you say make I calm down, calm down
[01:38.273]If you say make I fire up, fire up
[01:40.248]If you say make I start to bark
[01:41.651]Like a Bingo wey just dey jump off, wuff
[01:43.967]I no go do you corner (Corner, corner)
[01:47.539]Na you my true lover (Lover, lover)
[01:51.522]Whether winter or summer (Summer, summer)
[01:55.496]Baby, me no go freaker (Freaker)
[01:58.058]Me no go freaker
[01:59.381]For you am I no go area (Eh no go area)
[02:03.402]Many toasters for my area, many toasters for my area
[02:07.358]But I no give them face (For you I'm no go area)
[02:11.379]Love no dey them face (Eh no go area)
[02:15.916]What?! Eh eh eh, I'm taken
[02:20.340]Oh no, I'm taken
[02:24.053]Oh my gosh oh, oh my gosh ohh (I'm taken oh)
[02:27.644]Oh my gosh oh, oh ohh, oh ohh
[02:31.769]My Tomatoe Joss' (Joss), na wetin he dey call me (Gosh)
[02:35.689]Him no know wetin I do wey make am mad over me (Ahh)
[02:39.715]Fine girls plenty, but he leave them and he chose me
[02:43.565]Him say as e be, no other girl fit overthrow me
[02:51.649]Yemi Alade oh, (Oh My God, Fiokee), ohh
[02:56.069]Effyzzie yeah yeah yeah
[02:59.582]Coublon oh, e dey beat oh
[03:04.872]Lover, lover (Swaps, swaps) lover, lover
[03:12.581]Summer, summer
展开