[00:01.711]Thank you, thank you[00:05.256]What would I do without you?[00:08.182]Thank you, thank you[00:11.565]Where would I be without?[00:14.417]Mama oo-oh-oo-oh[00:17.460]How you dey do?[00:20.821]Mama oo-oh-oo-oh-oo[00:24.464]I love you[00:27.647]Mama wey carry me for nine months[00:34.207]Papa wey handle me I dey strong[00:40.894]Mami scatter di matter she know say me I better[00:44.574]I no be wan stress her but[00:46.321]She be my mother oh[00:49.513]She be my mother[00:53.883]Papa scatter my head oh no know sey I di stress oh[00:57.717]I no be wan teyi but, na ma papa oh[01:02.865]Na ma papa[01:06.886]Sister oh-oo-oh[01:10.110]How you dey do?[01:13.935]Brother oh-oo-oh-oo[01:16.723]I love you, eh[01:20.181]Wuna don hold me for ground oh[01:23.759]When I di cry oh[01:27.428]You tell me say na life oh[01:31.460]Make I no cry o mm[01:33.920]If no for wuna I foh get bad hand[01:39.758]I say If not for wuna my craze foh bad oh[01:46.074]So thank you, thank you[01:50.241]What would I do without you?[01:53.551]Thank you, thank you[01:56.801]Where would I be without you?[02:00.067]Je t'aime Je t'aime Je t'aime[02:02.702]Je t'aime Je t'aime Je t'aime[02:06.031]Je t'aime Je t'aime Je t'aime[02:09.332]Je t'aime Je t'aime Je t'aime[02:17.772]Je t'aime[02:20.170]Hmm mmm[02:26.584]Because of you I control my emotions[02:29.696]Because of you I never lose focus[02:32.947]Because of you my light will keep on shining[02:36.473]It's all for you this thing that I'm doing[02:39.740]Because of you I control my emotions[02:42.324]Because of you I never lose focus[02:46.792]Because of you my light will keep on shining[02:49.754]It's all for you this thing that I'm doing[02:52.312]So thank you, thank you[02:55.981]What would I do without you?[02:58.860]Thank you, thank you[03:02.505]Where would I be without you?[03:05.374]Je t'aime Je t'aime Je t'aime[03:08.488]Je t'aime Je t'aime Je t'aime[03:11.817]Je t'aime Je t'aime Je t'aime[03:14.986]Je t'aime Je t'aime Je t'aime[03:19.198]Hold my hand, don't let go[03:22.471]Stay with me cuz you never know[03:25.552]Tell me something, something sweet[03:28.807]So my life will not be bleak oh[03:32.118]Hold my hand, don't let go[03:35.269]Stay with me cuz you never know[03:38.400]Tell me something, something sweet[03:41.848]So my life will not be bleak o[03:44.924]Thank you, thank you[03:48.214]What I would I do without you?[03:51.384]Thank you, thank you[03:55.099]Where would I be without you?