Abule - Patoranking.lrc

LRC歌词下载
[00:00.00] 作词 : Patrick Nnaemeka Okorie
[00:01.00] 作曲 : Patrick Nnaemeka Okorie
[00:09.04]Hold 'em tight
[00:11.69]Hold 'em jeje (Go)
[00:19.88]This is another story oh, from my one
[00:23.48]Make I tell you wetin happen for Abule
[00:25.77]'Bout this big party inside my Abule
[00:27.79]I went there with my bestfriend Kunle
[00:30.33]Kunle dey there with him gyalfriend Shile
[00:32.61]Ghetto gyals them dey like Takasufe
[00:35.04]So many pretty gyals dey inside my mule
[00:37.46]I just dey wonder say, which kind party eh
[00:40.15]Everyting yapa, everyting dey
[00:42.28]Ah, oshe
[00:44.86]I get many gyals, wey them dey come from Mowe
[00:47.17]AJ boys, them dey like to throw away
[00:49.78]Omo se gobe
[00:52.06]We just havin' fun
[00:54.53]We wan' carry on
[00:56.89]Crazy gyals like Meg Thee Stallion
[00:59.09]But my girlfriend dey here dey turn me on
[01:01.41]That's why I hold 'em tight
[01:03.76]Hold 'em jeje (Go)
[01:06.45]Hold 'em tight
[01:08.81]Hold 'em jeje (Go)
[01:11.28]That's why I hold 'em tight
[01:13.62]Hold 'em jeje (Go)
[01:16.19]Hold 'em tight
[01:18.43]Hold 'em jeje (Go)
[01:21.71]Go
[01:28.62]Go
[01:34.24]Go
[01:38.90]Go
[01:40.16]Omoge whine am, you can do better
[01:43.55]Sweet gbedu from Ebute Metta
[01:46.12]All the way, to Niger Delta
[01:48.28]Na we get 'em
[01:49.98]Plenty ololo
[01:52.06]Gyal'em nuff, oh ogologo
[01:54.30]I just want sharply take one photo
[01:56.59]Before the Baba them tell us to go
[01:59.00]Ah, oshe
[02:01.74]I get many gyals, wey them dey come from Mowe
[02:03.95]AJ boys, them dey like to throw away
[02:06.19]Omo se gobe
[02:08.82]We just havin' fun
[02:11.35]We wan' carry on
[02:13.78]Crazy gyals like Meg Thee Stallion
[02:16.01]But my girlfriend dey here dey turn me on
[02:18.29]That's why I hold 'em tight
[02:20.62]Hold 'em jeje (Go)
[02:23.26]Hold 'em tight
[02:25.74]Hold 'em jeje (Go)
[02:28.25]That's why I hold 'em tight
[02:30.35]Hold 'em jeje (Go)
[02:33.05]Hold 'em tight
[02:35.39]Hold 'em jeje (Go)
[02:37.78]Go
[02:41.52]Go
[02:45.93]Go
[02:50.89]Go
[02:56.04]Go
[03:01.47]Go
[03:06.51]Go
[03:11.24]Go
[03:15.68]Go
文本歌词
作词 : Patrick Nnaemeka Okorie
作曲 : Patrick Nnaemeka Okorie
Hold 'em tight
Hold 'em jeje (Go)
This is another story oh, from my one
Make I tell you wetin happen for Abule
'Bout this big party inside my Abule
I went there with my bestfriend Kunle
Kunle dey there with him gyalfriend Shile
Ghetto gyals them dey like Takasufe
So many pretty gyals dey inside my mule
I just dey wonder say, which kind party eh
Everyting yapa, everyting dey
Ah, oshe
I get many gyals, wey them dey come from Mowe
AJ boys, them dey like to throw away
Omo se gobe
We just havin' fun
We wan' carry on
Crazy gyals like Meg Thee Stallion
But my girlfriend dey here dey turn me on
That's why I hold 'em tight
Hold 'em jeje (Go)
Hold 'em tight
Hold 'em jeje (Go)
That's why I hold 'em tight
Hold 'em jeje (Go)
Hold 'em tight
Hold 'em jeje (Go)
Go
Go
Go
Go
Omoge whine am, you can do better
Sweet gbedu from Ebute Metta
All the way, to Niger Delta
Na we get 'em
Plenty ololo
Gyal'em nuff, oh ogologo
I just want sharply take one photo
Before the Baba them tell us to go
Ah, oshe
I get many gyals, wey them dey come from Mowe
AJ boys, them dey like to throw away
Omo se gobe
We just havin' fun
We wan' carry on
Crazy gyals like Meg Thee Stallion
But my girlfriend dey here dey turn me on
That's why I hold 'em tight
Hold 'em jeje (Go)
Hold 'em tight
Hold 'em jeje (Go)
That's why I hold 'em tight
Hold 'em jeje (Go)
Hold 'em tight
Hold 'em jeje (Go)
Go
Go
Go
Go
Go
Go
Go
Go
Go