Get Up - Sarz/DJ Tunez.lrc

LRC歌词下载
[00:00.00] 作词 : Sarz/Flash
[00:01.00] 作曲 : Sarz/Flash
[00:02.05]Get up get up ehhh she's a dancer
[00:13.25]But she what I like ahahah
[00:17.41]Sarz pon the beat yeah
[00:19.77]No wahala
[00:21.50]Omalicha baby o I
[00:25.22]You and your friends sit down you want to get high
[00:30.09]20 bottles of star
[00:33.62]You see me come dey form superstar uhh hun
[00:38.34]I remember I dey check you
[00:39.49]When you been dey tell me no
[00:42.21]Shey na because I no getii money
[00:43.55]I no getii doe getii doe oo
[00:46.47]Nowadays when you dey see me girl hello
[00:50.38]Onto se you dey see the kind of paper wey
[00:52.29]I dey roll dey roll
[00:54.52]They way she get up get up ehh she's a dancer
[00:58.24]They way she move it lift it side una like
[01:00.40]A belly dancer
[01:02.52]They way she get up get up ehh she's a dancer
[01:06.59]They way she move it lift it side wena wena like
[01:08.84]A belly dancer
[01:09.83]Na she I go carry go o aii yea carry go
[01:13.89]Omotena carry load aii yea she carry load
[01:17.86]All my friends' dey tell me no o aii tell me no
[01:21.93]But na she I go carry go aii yea
[01:24.52]No wahala
[01:43.94]Nana ehh I remember back then you been dey dull me
[01:47.50]But ehh nana ehh omo 24 7 you call me
[01:51.22]I dey far away
[01:53.49]The only time wey you dey see me na for tv eh
[01:56.48]Shey na for tv eh
[02:00.19]Nana ehh I remember back then you been dey dull me
[02:03.81]But ehh nana ehh every minute every second you dey call me
[02:07.62]I dey far away
[02:09.67]The only time wey you dey see me na for tv eh
[02:12.68]Shey na for tv eh huh eh
[02:15.96]Haiyea nuh nuh nuh nuh nuh nuh nuh
[02:19.95]Eyea nuh nuh nuh nuh nuh nuh nuh
[02:23.97]Uwo wo wo wo wo wo wo wo wo
[02:28.09]Eyea yea yea yea yea yea yeah yeah yeahh yeaahhh
[02:32.30]They way she get up get up ehh she's a dancer
[02:36.03]They way she move it lift it side like a belly dancer
[02:40.16]They way she get up get up ehh she's a dancer
[02:44.12]They way she move it lift it side like a belly dancer
[02:47.40]Na she I go carry go o aii yea carry go
[02:51.45]Omotena carry load aii yea she carry load
[02:55.55]All my friends dey tell me no o aii tell me no
[02:59.44]But na she I go carry go aii yea
[03:02.40]No wahala
文本歌词
作词 : Sarz/Flash
作曲 : Sarz/Flash
Get up get up ehhh she's a dancer
But she what I like ahahah
Sarz pon the beat yeah
No wahala
Omalicha baby o I
You and your friends sit down you want to get high
20 bottles of star
You see me come dey form superstar uhh hun
I remember I dey check you
When you been dey tell me no
Shey na because I no getii money
I no getii doe getii doe oo
Nowadays when you dey see me girl hello
Onto se you dey see the kind of paper wey
I dey roll dey roll
They way she get up get up ehh she's a dancer
They way she move it lift it side una like
A belly dancer
They way she get up get up ehh she's a dancer
They way she move it lift it side wena wena like
A belly dancer
Na she I go carry go o aii yea carry go
Omotena carry load aii yea she carry load
All my friends' dey tell me no o aii tell me no
But na she I go carry go aii yea
No wahala
Nana ehh I remember back then you been dey dull me
But ehh nana ehh omo 24 7 you call me
I dey far away
The only time wey you dey see me na for tv eh
Shey na for tv eh
Nana ehh I remember back then you been dey dull me
But ehh nana ehh every minute every second you dey call me
I dey far away
The only time wey you dey see me na for tv eh
Shey na for tv eh huh eh
Haiyea nuh nuh nuh nuh nuh nuh nuh
Eyea nuh nuh nuh nuh nuh nuh nuh
Uwo wo wo wo wo wo wo wo wo
Eyea yea yea yea yea yea yeah yeah yeahh yeaahhh
They way she get up get up ehh she's a dancer
They way she move it lift it side like a belly dancer
They way she get up get up ehh she's a dancer
They way she move it lift it side like a belly dancer
Na she I go carry go o aii yea carry go
Omotena carry load aii yea she carry load
All my friends dey tell me no o aii tell me no
But na she I go carry go aii yea
No wahala